blog logo
EOS Audit Report
By Willo
May 03, 2023

EOS Audit Report

EOS Support don do plenti wok, wey include to collect data, compile am, do research, interview grant owners, and check online updates, links, or media wey dey relate to grant owner proposals. Dem do all dis wok so dat dem fit prepare dis audit report wey go show how the project don dey progress.

Dis audit report dey show di collective efforts of EOS Support, as an organization, to make tracking of project progress and deliverables easy. Di team community members don put themselves for ground to validate project work commitments.

Access to progress-tracking data na only through updated information and project links. Projects wey no fit give detailed information about how dem dey progress fit dey chop community money or no dey keep to their promises. Dem go dey make us worry about how dem dey use money wey dem raise or wan raise.

Di main aim of dis audit na to help members of the EOS Respect community and other EOS token holders to fit identify and reward people wey dey create value for di EOS Network, especially during Pomelo Grants seasons. Again, community members fit use dis audit report take make informed decisions during dia monthly elections.

Click here, make e carry you go were you go get the full report.

Need support? Visit EOS Support Website

Willo

Willo

EOS Nigeria Coordinator

Related Posts